Category:Naija Pidgin

From WikiEducator
Jump to: navigation, search

 

You sabi speak pidgin, make you join me make we begin put am for wikiEducator. We get different different type of pidgin for Naija like Warri Pidgin (Wafarian), Edo pidgin (Bafarian), Lagos pidgin (Lasgidi), Barracks pidgin, and di one wey dem dey speak for the other part of we country. Di tin wey you go do here na to jus dey put pidgin word plus di meaning for proper English. if you fit you fit put the tory wey follow the word so dat people go know how the word come become pidgin, which language the word come from and the way wey we dey use am everyday.

Pages in category "Naija Pidgin"

This category contains only the following page.